Couverture de Shey Open Relationships Na Excuse To Dey Cheat ? | ChookMouthGeng Podcast

Shey Open Relationships Na Excuse To Dey Cheat ? | ChookMouthGeng Podcast

Shey Open Relationships Na Excuse To Dey Cheat ? | ChookMouthGeng Podcast

Écouter gratuitement

Voir les détails

À propos de ce contenu audio

Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi #Dayo and #Kemi to yarn about #openrelationship   We tok about if #openrelationship na just anoda excuse to dey inside relationship wey you fit dey cheat?  Well youself fit tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

Aucun commentaire pour le moment