Couverture de ChookMouthGeng

ChookMouthGeng

ChookMouthGeng

De : wazobia fm
Écouter gratuitement

À propos de ce contenu audio

We be fun loving Wazobians wey dey like to chook mouth for different mata. E no mata if na relationship, entertainment, gist, and everi everi: we dey chook mouth, but nothin serious sha, na just vibes.wazobia fm Sciences sociales
Les membres Amazon Prime bénéficient automatiquement de 2 livres audio offerts chez Audible.

Vous êtes membre Amazon Prime ?

Bénéficiez automatiquement de 2 livres audio offerts.
Bonne écoute !
    Épisodes
    • Why People Wey Don Knack Dey Do Honeymoon? | ChookMouthGeng Podcast
      Sep 16 2023

      Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi for @WazobiaFm Uzo(@Uzomaticuzo) and Kanaga jr.

      And we dey tok about Why People Wey Don Knack Dey Do Honeymoon? Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

      Afficher plus Afficher moins
      28 min
    • Na Must For Woman To Change Her Surname After she marry? | ChookMouthGeng Podcast
      Feb 4 2023

      Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  for @WazobiaFm Sophia Chisom(@realsophy) and Babatunde (@thatbabatunde) 

      And we dey tok about if "Na Must For Woman To Change Her Surname After she marry?". Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

      Afficher plus Afficher moins
      26 min
    • Woman Like Money Much Abi, Money Don Make Men Lazy? | ChookMouthGeng Podcast
      Jan 28 2023

      Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  WazobiaFm  #Adeherself and  #MrMacaroni     Woman Like Money Much Abi, Money Don Make Men Lazy? Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

      Afficher plus Afficher moins
      34 min
    Aucun commentaire pour le moment